BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | EZEKIEL 21-23
Na the Person Wey Get the Right Go Be King
Printed Edition
Ezekiel talk about one person wey get the right to rule. Na Jesus be this person.
Ge 49:10
Which tribe the Messiah come from?
2Sa 7:12, 16
Which person Jehovah promise sey im kingdom go last forever?
Mt 1:16
Which side of Jesus family Matthew write about to show sey na Jesus get the right to be King?