Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 July p. 7
  • July 31–August 6

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • July 31–August 6
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 July p. 7

July 31–August 6

EZEKIEL 24-27

  • Song 81 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Wetin Jehovah Sey Go Happen to Tyre Give Us Mind to Believe Jehovah Word”: (10 min.)

    • Eze 26:3, 4​—E pass 250 years wey Jehovah talk sey dem go destroy Tyre before e happen (si 133 ¶4)

    • Eze 26:7-11​—Ezekiel talk the king and country wey go first attack Tyre (ce 216 ¶3)

    • Eze 26:4, 12​—Ezekiel talk sey dem go trowey Tyre fence, house, and sand sand for river (it-1 70)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Eze 24:6, 12​—Wetin the rust wey dey the cooking pot mean? (w07 7/1 14 ¶2)

    • Eze 24:16, 17​—Why Jehovah sey make Ezekiel no cry when im wife die? (w88 9/15 21 ¶24)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Eze 25:1-11

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) Use any tract​—Tell am wetin una go talk about when you come back.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) Use any tract​—Talk about the video: How We Dey Help People Learn Bible? But no play am.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs chap. 2 ¶13-15​—Invite the person come meeting.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 134

  • If We Get Faith for Wetin Bible Talk, E Go Help Us Endure: (15 min.) Talk Am Together. Use Isaiah 33:24; 65:21, 22; John 5:28, 29; and Revelation 21:4. Make una watch this video: Put Wetin God Kingdom Go Do for Mind. Tell brothers and sisters sey e good make dem dey think of how life go be for paradise, especially when problem dey.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 15 ¶29-36, Question wey go help us remember wetin we don learn How Real Is the Kingdom to You?”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 88 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share