September 4-10
EZEKIEL 42-45
Song 26 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Dem Go Worship Jehovah Well Again!”: (10 min.)
Eze 43:10-12—The vision wey Ezekiel see about the temple, na to make Jew people wey be slave for Babylon repent. And the vision still give dem strong mind sey dem go worship Jehovah well again the way e suppose be (w99 3/1 8 ¶3; it-2 1082 ¶2)
Eze 44:23—The priests go teach the people make dem fit know wetin Jehovah like and wetin e hate
Eze 45:16—Israel people go support the people wey Jehovah don choose to direct dem (w99 3/1 10 ¶10)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Eze 43:8, 9—How Israel people take spoil God name? (it-2 467 ¶4)
Eze 45:9, 10—Wetin Jehovah dey always want make people wey want be im friend do? (it-2 140)
Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Eze 44:1-9.
MAKE YOU DEY PREACH WELL
Prepare How You Go Take Preach This Month: (15 min.) Talk Am Together. Use the “Example Wey You Fit Follow.” Play the video wey show the example wey we fit follow, and talk about the main point.
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
“Why You Value as You Dey Serve Jehovah?”: (15 min.) Talk Am Together.
Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 17 ¶10-18
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 115 and Prayer