Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 September p. 3
  • Dem Go Worship Jehovah Well Again!

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Dem Go Worship Jehovah Well Again!
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Wetin Ezekiel See for Vision Concern You
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Why You Value as You Dey Serve Jehovah?
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Jehovah Go Bless Israel People Wey Go Come Back
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 September p. 3

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | EZEKIEL 42-45

Dem Go Worship Jehovah Well Again!

The remaining Israel people wey be slave for Babylon and wey still love Jehovah get hope from the vision wey Ezekiel see about the temple. E help dem know sey dem go worship Jehovah well again. E still help dem remember sey Jehovah get how e want make dem worship am.

Israel people gather together and one priest dey teach dem the Law. One elder dey use wetin dey Bible teach people for congregation meeting

The priests go teach the people how Jehovah want make dem worship am

44:23

Write some example wey show sey the slave wey get sense don teach us to know wetin Jehovah hate and wetin e like. (kr page 110-117)

Dem go support people wey Jehovah dey use direct dem

45:16

Which things we go do to show sey we dey support elders for our congregation?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share