Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 September p. 5
  • September 18-24

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • September 18-24
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 September p. 5

September 18-24

DANIEL 1-3

  • Song 131 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Jehovah Go Bless People Wey Hold Am Tight”: (10 min.)

    • [Play this video: Wetin Dey the Book of Daniel.]

    • Da 3:16-20​—Shadrach, Meshach and Abednego no let anybody make dem do wetin Jehovah hate (w15 7/15 25 ¶15-16)

    • Da 3:26-29​—Because dem hold Jehovah tight, e make people praise Jehovah and Jehovah come bless dem (w13 1/15 10 ¶13)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Da 1:5, 8​—Why Daniel and im three friend feel sey to chop the king food go spoil their friendship with Jehovah? (it-2 382)

    • Da 2:44​—Why God Kingdom go need to comot all other government for this earth? (w12 6/15 17, box; w01 10/15 6 ¶4)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Da 2:31-43

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) Isa 40:22​—Teach the Truth​—Tell am wetin una go talk about when you come back.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) Ro 15:4​—Teach the Truth​—Give am JW card.

  • Talk: (No pass 6 min.) w17.02 29-30​—Jehovah Dey First Check the Kind Problem Wey We Fit Bear and Choose the One Wey We Go Face?

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 63

  • “No Leave Jehovah When Satan Tempt You”: (8 min.) Talk Am Together.

  • “No Leave Jehovah Even When Dem Disfellowship Your Family Member”: (7 min.) Talk Am Together.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr Section 6​—Kingdom Support—​Building for Worship and Providing Relief,” chap. 18 ¶1-8

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 101 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share