BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | DANIEL 1-3
Jehovah Go Bless People Wey Hold Am Tight
Shadrach, Meshach and Abednego story, fit help us continue to hold Jehovah tight
3:16-20, 26-29
From wetin dey this three verse, how we go take show sey we hold Jehovah tight?
Mt 24:14
Joh 17:16
1Co 6:9, 10