Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 September p. 8
  • No Leave Jehovah When Satan Tempt You

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • No Leave Jehovah When Satan Tempt You
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Like Jehovah, E Dey Sweet You to Show Love Wey No Dey Fail?
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • No Leave Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 September p. 8

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

No Leave Jehovah When Satan Tempt You

Watch this video: Like Jesus, No Leave Jehovah​—When Satan Tempt You. After, make una answer all this question:

Dem want make Stephen leave Jehovah, dem come put am for prison
  • Wetin dem do so that Stephen go leave Jehovah?

  • Wetin help Stephen hold Jehovah tight?

  • As Stephen no leave Jehovah, wetin e make one guard do?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share