Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 September p. 6
  • September 25–October 1

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • September 25–October 1
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 September p. 6

September 25–October 1

DANIEL 4-6

  • Song 67 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “No Let Anything Stop You to Serve Jehovah”: (10 min.)

    • Da 6:7-10​—Daniel no fear sey dem go kill am. E continue to serve Jehovah (w10 11/15 6 ¶16; w06 11/1 24 ¶12)

    • Da 6:16, 20​—Even King Darius see am sey Daniel really dey serve Jehovah well (w03 9/15 15 ¶2)

    • Da 6:22, 23​—Jehovah bless Daniel because e no stop to worship am (w10 2/15 18 ¶15)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Da 4:10, 11, 20-22​—Wetin the big tree wey Nebuchadnezzar see for dream stand for? (w07 9/1 18 ¶5)

    • Da 5:17, 29​— Why Daniel collect gift from King Belshazzar when e don first talk sey e no go collect? (w88 10/1 30 ¶3-5; dp 109 ¶22)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Da 4:29-37

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) inv

  • Return Visit: (No pass 4 min.) inv​—The last time wey you come, you give am meeting invitation. Show how you go take do the return visit.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs chap. 12 ¶16​—Talk wetin go give your student strong mind to dey serve Jehovah even if person for im family dey force am to stop.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 139

  • “Train Dem So That Nothing Go Make Dem Stop to Serve Jehovah”: (15 min.) Talk Am Together. After, make una play the video, and talk about am. The video show where publisher wey sabi preach well well dey preach with new publisher.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 18 ¶9-20, and the box “Where Do Our Donations Go?,” Question wey go help us remember wetin we learn “How Real Is the Kingdom to You?”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 73 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share