October 9-15
DANIEL 10-12
Song 31 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Jehovah See How the Future of Kings Go Be”: (10 min.)
Da 11:2—Four kings start to rule for Persia Kingdom (dp 212-213 ¶5-6)
Da 11:3—Alexander the Great start to rule (dp 213 ¶8)
Da 11:4—Dem share Alexander kingdom into four part (dp 214 ¶11)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Da 12:3—Who be ‘the people wey dey think matter well,’ and when dem go ‘shine like sky’? (w13 7/15 13 ¶16, endnote)
Da 12:13—When Bible sey Daniel go stand up, wetin e mean? (dp 315 ¶18)
Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Da 11:28-39
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) g17.5 cover—Tell am wetin una go talk about when you come back.
Return Visit: (No pass 4 min.) g17.5 cover—Last time, una talk something from the magazine, continue from where una stop and tell am wetin una go talk about when you come next time.
Talk: (No pass 6 min.) w16.11 5-6 ¶7-8—Topic: How We Go Take Copy the Way Jehovah Dey Make Person Mind Strong?
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
God Word Dey Make Our Faith Strong: (15 min.) Play this video: God Word Dey Make Our Faith Strong.
Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 19 ¶8-18, Question wey go help us remember wetin we don learn “How Real Is the Kingdom to You?”
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 126 and Prayer