BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | DANIEL 10-12
Jehovah See How the Future of Kings Go Be
11:2
Four kings go start to rule for Persia. The fourth one go fight Greece kingdom.
Cyrus the Great
Cambyses II
Darius I
Xerxes I (e fit be sey na im be King Ahasuerus wey marry Esther)
11:3
One king wey get power well well go start to rule for Greece, and im kingdom go big well well.
Alexander the Great
11:4
Dem go share Greek Kingdom for four of Alexander soldiers wey dem dey call general.
Cassander
Lysimachus
Seleucus I
Ptolemy I