BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | HOSEA 8-14
You Dey Give Jehovah Your Best?
14:2, 4, 9
If you dey give Jehovah your best, e go make am happy and e go bless you.
AS YOU DEY SERVE JEHOVAH
Dey praise Jehovah
Jehovah go support you, forgive you and e go be your friend
You go see am sey if you dey obey Jehovah, gain really dey. This one go give you mind to dey praise am more more
Which things I fit do to give Jehovah my best?