Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 October p. 6
  • October 23-29

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • October 23-29
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 October p. 6

October 23-29

HOSEA 8-14

  • Song 153 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “You Dey Give Jehovah Your Best?”: (10 min.)

    • Ho 14:2​—Jehovah value am when we dey ‘use our mouth praise’ am (w07 4/1 20 ¶2)

    • Ho 14:4​—If we dey give Jehovah our best, e go support us, forgive us and e go be our friend (w11 2/15 16 ¶15)

    • Ho 14:9​—We go gain well well if we dey live life the way Jehovah want (jd 87 ¶11)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Ho 10:12​—Wetin we go do so that Jehovah go show us ‘love wey no dey fail’? (w05 11/15 28 ¶7)

    • Ho 11:1​—How wetin dey this verse take happen to Jesus? (w11 8/15 10 ¶10)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Ho 8:1-14

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) T-35.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) T-35​—Last time, you give am tract. Continue from where you stop and show how you go take answer person wey no gree with wetin you talk.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) lv 152 ¶13-15​—Show how person fit touch Bible student mind.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 97

  • “Use Your Life Praise Jehovah!”: (15 min.) Talk Am Together. Play this video: Use Your Talent for Jehovah.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 20 ¶7-16, box “An Added Tool for Relief Workers”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 63 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share