Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 November p. 2
  • November 6-12

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • November 6-12
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 November p. 2

November 6-12

AMOS 1-9

  • Song 144 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Make Una Look for Jehovah, So That Una Go Continue to Live”: (10 min.)

    • [Play the video Wetin Dey the Book of Amos.]

    • Am 5:4, 6​—We must know Jehovah and do wetin e want (w04 11/15 24 ¶20)

    • Am 5:14, 15​—We must hate wetin Jehovah hate, and love wetin e love (jd 90-91 ¶16-17)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Am 2:12​—How this Bible verse fit help us? (w07 10/1 14 ¶8)

    • Am 8:1, 2​—Wetin the basket wey “summer fruit” dey inside mean? (w07 10/1 14 ¶6)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Am 4:1-13

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • Prepare How You Go Take Preach This Month: (15 min.) Talk Am Together. Use the “Example Wey You Fit Follow.” Play the video wey show the example wey we fit follow and talk about the main point.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 141

  • “Wetin We Go Do to Make How We Dey Preach Better​—Return Visit”: (15 min.) Talk Am Together. After, make una watch the video wey show where two publisher dey do return visit, and make una talk about the video together.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr Section 7​—Kingdom Promises—​Making All Things New,” chap. 21 ¶1-7

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 128 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share