BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | AMOS 1-9
‘Make Una Look for Jehovah, So That Una Go Continue to Live’
5:6, 14, 15
Wetin e mean to look for Jehovah?
E mean sey we go continue to learn about Jehovah, and dey live our life the way e want
Wetin happen to Israel people when dem stop to look for Jehovah?
Dem stop to dey ‘hate wetin bad and love wetin good’
Dem come dey do only wetin dem like
Dem stop to do wetin Jehovah talk
Wetin Jehovah don give us, wey go help us look for am?