Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 November p. 4
  • November 13-19

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • November 13-19
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 November p. 4

November 13-19

OBADIAH 1–JONAH 4

  • Song 42 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “You Dey Learn From Your Mistake?”: (10 min.)

    • [Play the video Wetin Dey the Book of Obadiah.]

    • [Play the video Wetin Dey the Book of Jonah.]

    • Jon 3:1-3​—Jonah learn from im mistake (ia 114 ¶22-23)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Ob 10​—How Edom people take ‘comot from this life forever’? (w07 11/1 13 ¶5)

    • Ob 12​—Wetin we fit learn from the way God take judge Edom? (jd 112 ¶4-5)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Jon 3:1-10

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) wp17.6 cover​—Tell am wetin una go talk about when you come back.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) wp17.6​—Last time, you give am the magazine. Show how to do return visit, and connect am to one of the book wey we dey use study Bible with people.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) ld 12-13​—Choose the picture wey you go like use.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 37

  • “Things Wey We Learn From the Book of Jonah”: (15 min.) Play the video, Family Worship: Jonah​—Learn as Jehovah Show Mercy. Talk Am Together.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 21 ¶8-14

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 133 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share