Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 November p. 8
  • Things Wey We Learn From the Book of Jonah

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Things Wey We Learn From the Book of Jonah
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • You Dey Learn From Your Mistake?
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Jehovah Dey Patient With Jonah
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 November p. 8

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

Things Wey We Learn From the Book of Jonah

Bible na God Word. Jehovah make sure sey story of many men and women wey serve am well dey inside Bible so that we go learn from dem. (Ro 15:4) Wetin you learn from the book of Jonah? Watch the video, Family Worship: Jonah​—Learn as Jehovah Show Mercy, and answer all this question:

  • Which problem the three publisher wey dey this video face?

  • How the book of Jonah fit help us if elders for congregation correct us, or dem collect some work wey we dey do for congregation? (1Sa 16:7; Jon 3:1, 2)

  • How Jonah example go take help us to dey use better eye look people for our territory? (Jon 4:11; Mt 5:7)

  • How Jonah example go take encourage us when sickness dey trouble us? (Jon 2:1, 2, 7, 9)

  • Wetin this video teach you about Bible reading, and why e good to dey think about wetin you learn?

One brother wey no happy because dem collect the work wey e dey do for congregation from am; one sister wey feel sey person wey e want preach to no go listen; one sister wey doctor tell the kind sickness wey dey worry am
    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share