Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 December p. 6
  • Your Marriage Dey Make Jehovah Happy?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Your Marriage Dey Make Jehovah Happy?
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Marriage—How E Start and Why E Dey?
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
  • You Fit Enjoy Your Marriage!
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 December p. 6
One Israel man dey waka leave im wife

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | MALACHI 1-4

Your Marriage Dey Make Jehovah Happy?

2:13-16

  • For Malachi time, many Israel people dey end their marriage because of matter wey no reach anything. So, Jehovah come reject their worship

  • Jehovah bless the people wey no leave their wife

How husband or wife go take show sey e really love who e marry with  . . .

  • wetin e dey think?

  • the way e dey use im eye?

  • wetin e dey talk?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share