Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 January p. 2
  • January 1-7

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • January 1-7
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 January p. 2

January 1-7

MATTHEW 1-3

  • Song 14 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “The Kingdom Wey Dey Heaven Don Near”: (10 min.)

    • [Play the video Wetin Dey the Book of Matthew.]

    • Mt 3:1, 2​—John the Baptist talk sey dem go soon choose the person wey go be King of God Kingdom (“dey preach,” “Kingdom,” “The Kingdom wey dey Heaven Don Near” nwtsty—mwbr18.01)

    • Mt 3:4​—John the Baptist live simple life; e use all im life do God work (“The Way John the Baptizer Be and the Kind Cloth Wey E Dey Wear,” “Locusts,” “Bush Honey” nwtsty—mwbr18.01)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Mt 1:3​—Why e be sey the list of the family wey Jesus come from, wey suppose be only men, carry five women name? (“Tamar” nwtsty—mwbr18.01)

    • Mt 3:11​—How we take know sey water must cover person wey dey baptize? (“baptize una” nwtsty—mwbr18.01)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Mt 1:1-17

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time Na Video: (4 min.) Play the video and talk about am.

  • First Return Visit: (No pass 3 min.) Follow the example wey dey front page.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs 41-42 ¶6-7

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 72

  • Service Report for the Year: (15 min.) Na elder go give this talk. After you read the letter from branch office about our service report for the year, interview some publisher wey get better experience for last service year. Abeg tell dem about the interview before that day.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) jy chap. 2

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 137 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share