Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 January p. 3
  • January 8-14

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • January 8-14
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 January p. 3

January 8-14

MATTHEW 4-5

  • Song 82 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Wetin We Learn From Jesus Sermon On the Mount?”: (10 min.)

    • Mt 5:3​—When we know sey we need God for our life, we go happy (“Happy,” “People wey know sey dem need God for their life” nwtsty—mwbr18.01)

    • Mt 5:7​—When we dey show mercy and dey pity people, we go happy (“dey show mercy” nwtsty—mwbr18.01)

    • Mt 5:9​—If we be peacemaker, we go happy (“peacemaker” nwtsty—mwbr18.01; w07 12/1 17—mwbr18.01)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Mt 4:9​—Wetin Satan tempt Jesus to do? (“just worship me” nwtsty—mwbr18.01)

    • Mt 4:23​—Which two important work Jesus do? (“dey teach . . . dey preach” nwtsty—mwbr18.01)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Mt 5:31-48

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) Follow the example wey dey front page.

  • First Return Visit Na Video: (5 min.) Play the video and talk about am.

  • Talk: (No pass 6 min.) w16.03 31-32​—Topic: How Satan Take Carry Jesus Go Tempt for Temple?

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 130

  • People Wey Don Suffer Because of God Dey Happy: (9 min.) Watch this video: The Namgungs: Dem Go Prison Because of Their Faith. After, make una talk about wetin una learn.

  • “First Go Settle With Your Brother​—How?”: (6 min.) Talk Am Together. Explain why only the last point for the two box correct.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) jy chap. 3

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (No pass 3 min.)

  • Song 141 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share