Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 January p. 3
  • Wetin We Learn From Jesus Sermon On the Mount?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Wetin We Learn From Jesus Sermon On the Mount?
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
  • Similar Material
  • No Let Anything Stop You to Serve Jehovah
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 January p. 3
Beggars

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | MATTHEW 4-5

Wetin We Learn From Jesus Sermon On the Mount

5:3

You know sey you need God for your life?

One boy wey dey happy

The Greek word wey dem translate as “people wey know sey dem need God for their life” mean “beggars wey dey beg for God spirit.” (Mt 5:3; ftn.) We fit show sey we really need God for our life, if we dey . . .

  • read Bible every day

  • prepare for meeting and still go

  • read our books and magazines, and still dey read other things wey dey our website

  • watch JW Broadcasting every month

How I fit make the way I dey do all this things better?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share