Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 January p. 7
  • Jesus Give People Rest of Mind

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jesus Give People Rest of Mind
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
  • Similar Material
  • Dey Kind Like Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 January p. 7

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | MATTHEW 10-11

Jesus Give People Rest of Mind

11:28-30

One woman for Bible time carry yoke for neck

“My yoke easy to carry”

As carpenter, Jesus know how to make yoke. E fit be sey dem dey use cloth or leather wrap the yoke round so that e no go dey pain person for neck. When we baptize, we agree sey we go carry Jesus yoke as im disciple. This one na heavy work. But, we dey happy as we dey do this work, because e dey give us rest of mind, and plenty gain dey am.

Wetin you don gain since you start to carry Jesus yoke as im disciple?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share