Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 March p. 2
  • March 5-11

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • March 5-11
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 March p. 2

March 5-11

MATTHEW 20-21

  • Song 76 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Any of Una Wey Want Be Great Person Must Serve the Rest of Una”: (10 min.)

    • Mt 20:3​—Scribe and Pharisee people dey carry shoulder up. Dem like make people dey notice dem and greet dem for “market” (“Marketplace” nwtsty—mwbr18.03)

    • Mt 20:20, 21​—Two of Jesus apostles want make e give dem high position (“mama of Zebedee sons,” “one for your right side and the other one for your left” nwtsty—mwbr18.03)

    • Mt 20:25-28​—Jesus explain sey, im followers must be people wey no dey tire to serve other people (“serve,” nwtsty—mwbr18.03)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Mt 21:9​—When the people shout sey: “We pray, make you save David Son!” wetin dem mean? (nwtsty—mwbr18.03)

    • Mt 21:18, 19​—Why Jesus curse one fig tree? (jy 244 ¶4-6—mwbr18.03)

    • Wetin this week Bible reading teach you about Jehovah?

    • Which other better thing you don see from this week Bible reading?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Mt 20:1-19

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time Na Video: (4 min.) Play the video and talk about am.

  • First Return Visit: (No pass 3 min.) Follow the example wey dey front page.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) lv 36-37 ¶3-4

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 99

  • Congregation Matter: (5 min.)

  • Wetin Our Organization Dey Do: (10 min.) Play Wetin Our Organization Dey Do video March own.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) jy chap. 11

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 53 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share