Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 April p. 5
  • April 23-29

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • April 23-29
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 April p. 5

April 23-29

MARK 3-4

  • Song 77 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Jesus Heal People for Sabbath day”: (10 min.)

    • Mr 3:1, 2​—The scribes and Pharisees dey find wetin dem go take hold Jesus (jy 78 ¶1-2—mwbr18.04)

    • Mr 3:3, 4​—Jesus know sey dem don add their own law join wetin God Word talk about Sabbath day (jy 78 ¶3—mwbr18.04)

    • Mr 3:5​—‘E pain Jesus well well sey dem get wicked heart’ (“Jesus . . . vex look all of dem, because e pain am well well” study note for Mr 3:5, nwtsty—mwbr18.04)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Mr 3:29​—How person fit talk bad about the holy spirit and wetin that one fit cause? (“anybody wey talk bad thing about the holy spirit,” “don commit everlasting sin” study note for Mr 3:29, nwtsty—mwbr18.04)

    • Mr 4:26-29​—Wetin we fit learn from the story of the farmer wey sleep? (w14 12/15 12-13 ¶6-8—mwbr18.04)

    • Wetin this week Bible reading teach you about Jehovah?

    • Which other better thing you don see from this week Bible reading?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Mr 3:1-19a

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • Second Return Visit: (No pass 3 min.) Follow the example wey dey front page.

  • Third Return Visit: (No pass 3 min.) Choose the Bible verse wey you go use, and give am any book wey we dey use study Bible with people.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs 36 ¶21-22​—Show how wetin you dey teach the person go take touch im mind.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 103

  • “Make the Person Wey Get Ear to Listen, Listen”: (15 min.) Explain the meaning of Mark 4:9 (“Make the person wey get ear to listen, listen” study note for Mr 4:9, nwtsty). Play the video: Listen to Advice, E Go Help You Get Sense. After, make una talk about wetin dey the box “Listen to Counsel and Accept Discipline” for chapter 4 of “Keep Yourselves in God’s Love,” book.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) jy chap. 18

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 123 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share