Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 June p. 4
  • June 11-17

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • June 11-17
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 June p. 4

June 11-17

LUKE 1

  • Song 137 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Put Body Down Like Mary”: (10 min.)

    • [Play the video Wetin Dey the Book of Luke.]

    • Lu 1:38​—Mary put body down, agree to do the work wey Jehovah give-am (ia 149 ¶12—mwbr18.06)

    • Lu 1:46-55​—E honor Jehovah as e quote from God Word (ia 150-151 ¶15-16—mwbr18.06)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Lu 1:69​—Na who be the “horn wey de save”? (nwtsty study note—mwbr18.06)

    • Lu 1:76​—Why we fit talk say John the Baptist “de go for front, for Jehovah”? (nwtsty study note—mwbr18.06)

    • Wetin this week Bible reading teach you about Jehovah?

    • Which other better thing you don see from this week Bible reading?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Lu 1:46-66

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) Follow the example wey dey front page.

  • First Return Visit Na Video (5 min.) Play the video and talk about-am.

  • Second Return Visit (No pass 3 min.) Follow the example wey dey front page.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 92

  • Congregation Matter: (8 min.) Another thing wey wuna fit do na to talk about 2018 yeartext. (w18.01 8-9 ¶4-7)

  • Wetin Our Organization Dey Do: (7 min.) Play Wetin Our Organization Dey Do video June own.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) jy chap. 24

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 58 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share