Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • ll part 1 pp. 4-5
  • How We Go Take Sabi Wetin God Dey Talk?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • How We Go Take Sabi Wetin God Dey Talk?
  • Listen to God Make You Live Forever
  • Similar Material
  • Bible—Book Wey Come From God
    Wetin Bible Dey Teach Us?
  • Who God Be?
    Wetin Bible Dey Teach Us?
Listen to God Make You Live Forever
ll part 1 pp. 4-5

PART 1

How We Go Take Sabi Wetin God Dey Talk?

Na Bible God dey use talk to us. 2 Timothy 3:16

 Jehovah use im spirit tell men wetin dem go write for Bible, from e throne for heaven

God use people take write Bible. Wetin dem write no be their own, na wetin dey God mind dem write. Bible get better better things wey God want make we sabi.

As e be sey na God dey give people sense, na im sabi wetin go better pass for us. So, if we dey hear wetin God dey tell us, we self go get sense well well.—Proverbs 1:5.

Bible for different different language; one man dey read Bible for im own language

God want make everybody read Bible. Today, Bible dey for different different language.

If you want know wetin God dey talk, make you read Bible so that you go fit sabi wetin dey inside.

Many people dey hear. Matthew 28:19

One Jehovah Witness man dey read  Bible for another man, e come later dey teach am Bible

Jehovah Witness people go help you sabi wetin Bible dey talk.

For the whole world, dem dey teach people wetin dey inside Bible.

Jehovah Witness dey meeting for Kingdom Hall

Everything wey dem dey teach people na free. If you go their Kingdom Hall you go still learn other things.

  • Everything wey dey inside Bible na true.—John 17:17.

  • Why e good make we believe God?—Numbers 23:19.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share