Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • ll part 12 pp. 26-27
  • Wetin You Go Do If You Want Make Your Family Happy?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Wetin You Go Do If You Want Make Your Family Happy?
  • Listen to God Make You Live Forever
  • Similar Material
  • You Fit Make Your Family Happy
    Wetin Bible Dey Teach Us?
Listen to God Make You Live Forever
ll part 12 pp. 26-27

PART 12

Wetin You Go Do If You Want Make Your Family Happy?

Na love go make family happy. Ephesians 5:33

Adam and Eve dey garden of Eden

God want make man marry only one woman.

One husband  dey take of im wife wey dey sick; one wife don prepare food for im husband

Husband wey love im wife well well, go dey do wetin go make am happy everytime.

Wife go join hand support im husband.

One papa dey help im pikin listen for meeting

Make pikin dey hear wetin their mama and papa dey talk.

No scatter your marriage o! Make you stay with your husband or your wife. Colossians 3:5, 8-10

Papa and mama dey teach their pikin from Bible

Bible talk sey make husband love im wife as e take love im body, and make wife take all im mind respect im husband.

One wife dey vex when im husband dey look another woman

E no good make person wey don marry leave im husband or im wife go sleep with another person. Wetin God want na one man, one woman.

One family dey look sun

Na inside Bible family go fit learn wetin go make dem happy.

  • Make you live clean life.—1 Corinthians 6:18.

  • Love your pikin, teach dem, and make you protect dem.—Deuteronomy 6:4-9.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share