Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • lfb pp. 6-7
  • Wetin Dey Part 1

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Wetin Dey Part 1
  • Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Similar Material
  • God Make Heaven and Earth
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Wetin Dey Part 3
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Wetin Dey Part 13
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Wetin Dey Part 11
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
Lesson Wey You Fit Learn From Bible
lfb pp. 6-7
People wey dey happy dey enjoy the things wey God make

Wetin Dey Part 1

The book of Genesis tell us about the things wey God make, and e help us see the fine fine things wey Jehovah make for heaven and for this earth. If you be papa or mama, help your pikin see the different different things wey God make. Let am know sey the way God take make human being dey different from animal because we better pass dem. For example we dey fit talk, think, sing, pray and dey even use our sense make things. Help am see the kind sense and power wey Jehovah get and even the kind love wey e get for everything wey e make​—and the love wey e dey show us one one.

THE MAIN LESSON

  • Jehovah and im Son make this earth for us

  • Na Jehovah start family when e make the first man and woman and e make dem to fit born pikin

  • Jehovah want make people get peace and live forever

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share