Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • lfb pp. 174-175
  • Wetin Dey Part 12

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Wetin Dey Part 12
  • Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Similar Material
  • Wetin Dey Part 11
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • You Think Sey Jehovah Dey Hear Our Prayer?
    Listen to God Make You Live Forever
  • Wetin Dey Part 13
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Prayer Na Gift From Jehovah
    Wetin Bible Dey Teach Us?
Lesson Wey You Fit Learn From Bible
lfb pp. 174-175
Jesus dey teach big people and small children

Wetin Dey Part 12

Jesus teach people about God Kingdom wey dey heaven. E still teach dem sey make dem dey pray make God name dey holy, make im Kingdom come, and make wetin e want happen for earth. If you be papa or mama, teach your pikin wetin this prayer mean for us. Jesus no let Satan make am leave Jehovah. E choose im apostles, and dem dey among the first people wey God anoint with holy spirit. Dem get special work to do for the Kingdom. Try make you see how Jesus take show sey e love true worship well well. Because e want help other people, e make sick people well. E give people wey dey hungry food chop and e bring people wey don die come back to life. Jesus use all this things wey e do take show wetin God Kingdom go do for people wey obey Jehovah.

THE MAIN LESSON

  • Jesus tell im disciples sey make dem preach the good news about God Kingdom

  • Pray about the things wey concern Jehovah before you go pray about yourself

  • Use all your mind forgive people, and treat other people the way you want make dem treat you

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share