Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 22
  • Make God Kingdom Come!

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Make God Kingdom Come!
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Jehovah Na Our King!
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Join Sing the Kingdom Song
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Dey Put God Kingdom First
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 22

SONG 22

Make God Kingdom Come!

(Revelation 11:15; 12:10)

  1. 1. Jehovah our God we praise you.

    The God wey no dey die,

    The God wey make heaven and earth,

    Your Kingdom give us hope.

    Jesus Christ don dey rule as King,

    E promise sey life go better.

    (CHORUS)

    Praise God! Jesus na King!

    God Kingdom dey rule for heaven.

    Na im dey give us hope.

    We pray: “Make e come, make e come!”

  2. 2. For heaven, angels dey praise God.

    As peace don dey at last!

    Because Jesus don win the war,

    E don pursue Satan.

    Jesus Christ don dey rule as King,

    E promise sey life go better.

    (CHORUS)

    Praise God! Jesus na King!

    God Kingdom dey rule for heaven.

    Na im dey give us hope.

    We pray: “Make e come, make e come!”

  3. 3. Na small time remain for Satan.

    Na im make am dey vex.

    E fit make this life hard for us.

    But God go dey with us.

    Jesus Christ don dey rule as King,

    E promise sey life go better.

    (CHORUS)

    Praise God! Jesus na King!

    God Kingdom dey rule for heaven.

    Na im dey give us hope.

    We pray: “Make e come, make e come!”

(Still check Dan. 2:34, 35; 2 Cor. 4:18.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share