Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 37
  • Use All Your Life Serve Jehovah

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Use All Your Life Serve Jehovah
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Jehovah Kingdom Don Dey Rule for Heaven
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 37

SONG 37

Use All Your Life Serve Jehovah

(Matthew 22:37)

  1. 1. O Jehovah wey dey rule us,

    Na you I love and still dey obey.

    Na only you I go worship

    With all my heart, my mind, and my life.

    Your command na im I dey follow—

    All the things you sey make I do.

    (CHORUS)

    O Jehovah God, you too good,

    I go use all my life work with you.

  2. 2. All the things you make dey praise you.

    Earth, moon and star dey show who you be.

    You get power pass the whole world,

    Who fit reach you, Jehovah our God?

    I go join dey praise you Jehovah.

    I go serve you, I promise you.

    (CHORUS)

    O Jehovah God, you too good,

    I go use all my life work with you.

(Still check Deut. 6:15; Ps. 40:8; 113:1-3; Eccl. 5:4; John 4:34.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share