SONG 41
Abeg Jehovah, Hear My Prayer
(Psalm 54)
1. Jehovah God, I come pray to you.
Na only you get power true true.
I go dey sing, I go praise your name.
(CHORUS)
Abeg Jehovah, hear my prayer.
2. Na you O God, wey dey care for me.
You give me life, you still dey guide me.
Thank you Jehovah God for my life.
(CHORUS)
Abeg Jehovah, hear my prayer.
3. I really want do wetin you like.
Help me stand well, when life dey hard me.
Give me the mind wey go make me stand.
(CHORUS)
Abeg Jehovah, hear my prayer.
(Still check Ex. 22:27; Ps. 106:4; Jas. 5:11.)