Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 34
  • Hold Jehovah Tight

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Hold Jehovah Tight
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Abeg Jehovah, Hear My Prayer
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Jesus Sacrifice Na Special Gift
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 34

SONG 34

Hold Jehovah Tight

(Psalm 26)

  1. 1. See me my God, see how I dey serve you,

    As I no want leave you, because sey I love you.

    Help me, abeg, make I fit get strong faith,

    Make I fit hold you tight, make I no leave your side.

    (CHORUS)

    As for me o! I don make up my mind

    To do wetin you want and serve you all my life.

  2. 2. Wicked people, people wey no like you,

    Their life no dey praise you, dem no fit be my friend.

    Help me, abeg, make I no near their side,

    Because dem no go get the life wey no go end.

    (CHORUS)

    As for me o! I don make up my mind

    To do wetin you want and serve you all my life.

  3. 3. I like your house, where I dey come serve you.

    The place na better place, I go dey worship you.

    And everyday, na you I go dey praise,

    Na you I go dey thank, from deep inside my heart.

    (CHORUS)

    As for me o! I don make up my mind

    To do wetin you want and serve you all my life.

(Still check Ps. 25:2.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share