Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 50
  • I Give Jehovah My Life

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • I Give Jehovah My Life
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • The New Song
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Join Me Praise Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Things Wey Jehovah Make Dey Praise Am
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Use All Your Heart Sing!
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 50

SONG 50

I Give Jehovah My Life

(Matthew 22:37)

  1. 1. All my heart, I give you God,

    See my love for you my Lord.

    Take my voice, make I dey sing

    Ev’ryday for you my King.

  2. 2. All my things, I want give you.

    Ev’rything to work for you.

    O my God, come take my hand,

    Make I follow your command.

  3. 3. All my life, I give you God,

    And I go obey your Word.

    O Jehovah God I pray,

    Smile for me, yes, ev’ryday.

(Still check Ps. 40:8; John 8:29; 2 Cor. 10:5.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share