Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 11
  • Things Wey Jehovah Make Dey Praise Am

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Things Wey Jehovah Make Dey Praise Am
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Jehovah Work Dey Praise Am
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • I Give Jehovah My Life
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Better Character Wey Jehovah Get
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 11

SONG 11

Things Wey Jehovah Make Dey Praise Am

(Psalm 19)

  1. 1. Jehovah God you make the fine blue sky,

    The stars dey shine, everything fine for eye.

    Dem no dey talk, but we dey hear dem sey:

    Jehovah God we dey praise you today.

    The things you make, yes, we dey hear dem sey:

    Jehovah God we dey praise you today.

  2. 2. You give us voice, sey make we take praise you,

    Honor your name with wetin we dey do.

    But when we fail, na your better advice

    Fit make us wise, e dey open our eyes.

    Yes, when we fail, na your better advice

    Fit make us wise, e dey open our eyes.

  3. 3. The life for front wey all of us dey wait,

    Na life wey you go give those wey get faith.

    You give us hope, we thank you for your Word.

    We go dey live our life to praise you God.

    You give us hope, we thank you for your Word.

    We go dey live our life to praise you God.

(Still check Ps. 12:6; 89:7; 144:3; Rom. 1:20.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share