Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 61
  • Jehovah Servants, No Stop!

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Servants, No Stop!
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Dey Preach About God Kingdom
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Teach Dem Make Dem Stand Well
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Your Name Na Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • God Promise Us Paradise
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 61

SONG 61

Jehovah Servants, No Stop!

(Luke 16:16)

  1. 1. Satan dey fight us, and e dey suffer us.

    We get mind, we stand well, we no go stop to preach.

    Jehovah our God dey support us.

    We go stand; we know sey the end go soon reach.

    (CHORUS)

    Jehovah go dey with us, so we no go stop.

    Na im be our God wey don give us work to do,

    To go tell people sey im Kingdom go soon come.

    We happy to dey work with Jehovah.

  2. 2. People dey laugh, some dey talk sey God no dey.

    Some people dey blame God, dem sey e no just care.

    Make we teach the truth for the whole world,

    Make we help dem see sey God Kingdom dey front.

    (CHORUS)

    Jehovah go dey with us, so we no go stop.

    Na im be our God wey don give us work to do,

    To go tell people sey im Kingdom go soon come.

    We happy to dey work with Jehovah.

  3. 3. Life fit dey hard us because we dey this world.

    Because we dey serve God, and we support our Lord.

    Make we no ever leave Jehovah.

    If we stand well, we go fit live forever.

    (CHORUS)

    Jehovah go dey with us, so we no go stop.

    Na im be our God wey don give us work to do,

    To go tell people sey im Kingdom go soon come.

    We happy to dey work with Jehovah.

(Still check Ex. 9:16; Phil. 1:7; 2 Tim. 2:3, 4; Jas. 1:27.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share