Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 2
  • Your Name Na Jehovah

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Your Name Na Jehovah
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Teach Dem Make Dem Stand Well
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Life Wey Pioneer Dey Live
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Na God Dey Give Life
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Find Better Friends Wey Want Learn
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 2

SONG 2

Your Name Na Jehovah

(Psalm 83:18)

  1. 1. The God wey I dey serve,

    The God wey no go fit die,

    The true God wey no dey lie,

    Jehovah na your name.

    You let us bear your name,

    And you bring us together.

    Now all of us don gather,

    To sing and praise your name.

    (CHORUS)

    Jehovah, Jehovah,

    Na only you dey o!

    We go serve you, we go praise you,

    No God fit be like you!

    We go tell people about you,

    Na you get power pass.

    Jehovah, Jehovah,

    The only God wey I go serve.

  2. 2. We don give you our life,

    Make you use am as you want.

    We want do wetin you like,

    We no want leave your side.

    You draw us near body,

    You teach us Bible for free,

    You sey we be your people,

    And we go work for you.

    (CHORUS)

    Jehovah, Jehovah,

    Na only you dey o!

    We go serve you, we go praise you,

    No God fit be like you!

    We go tell people about you,

    Na you get power pass.

    Jehovah, Jehovah,

    The only God wey I go serve.

(Still check 2 Chron. 6:14; Ps. 72:19; Isa. 42:8.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share