Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 75
  • God Abeg Send Me!

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • God Abeg Send Me!
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Life for Paradise No Go End
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Ready to Preach
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • We Go Know the Sons of God
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • You Give Us Your Son Wey You Like Pass
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 75

SONG 75

God Abeg Send Me!

(Isaiah 6:8)

  1. 1. Some people talk sey God no dey

    Some even dey ask “where e dey?”

    Dem spoil God name, dem sey e bad,

    Sey God no care as things dey hard.

    Na who go preach to clear the blame?

    Who fit come sing to praise God name?

    (CHORUS 1)

    ‘My God, see me for here! Send me!

    Na all my heart I take dey sing.

    I don ready to do as you want,

    God abeg, send me, send me!’

  2. 2. Some people dey serve god of stone,

    E get some wey dey sey God slow,

    Some no dey fear sey God dey see

    Sey wetin dem dey do na sin.

    Na who go warn dem make dem stop?

    Sey Armageddon don dey come?

    (CHORUS 2)

    ‘My God, see me for here! Send me!

    I no go fear to warn dem well.

    I don ready to do as you want,

    God abeg, send me, send me!’

  3. 3. As bad things just dey ev’rywhere,

    E come dey make life hard to bear.

    Some people don dey try to find

    Truth wey go give dem peace of mind.

    Na who go teach dem make dem see

    Sey truth from God go make dem free?

    (CHORUS 3)

    ‘My God, see me for here! Send me!

    Yes I go sofri teach dem well.

    I don ready to do as you want,

    God abeg, send me, send me!’

(Still check Ps. 10:4; Ezek. 9:4.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share