Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 122
  • Get Mind, No Fear

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Get Mind, No Fear
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Jehovah Dey Your Back
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Life for Paradise No Go End
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Ready to Preach
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Choose to Serve Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 122

SONG 122

Get Mind, No Fear

(1 Corinthians 15:58)

  1. 1. Plenty wahala na im we dey see.

    And people no just know how life go be.

    But we get strong hope sey life go better.

    And we go live forever.

    (CHORUS)

    Get mind, you no need to fear.

    Because Paradise dey near.

    This wicked world go end.

    But God go give us life.

  2. 2. Temptation full this world wey we dey live.

    Jehovah don teach us, make we believe.

    If we obey am better dey for front.

    Make we do wetin God want.

    (CHORUS)

    Get mind, you no need to fear.

    Because Paradise dey near.

    This wicked world go end.

    But God go give us life.

  3. 3. Make we ready to dey give God our best.

    Make we endure wetin fit be like test.

    If we dey use all our life preach the Word,

    We dey show sey we love God.

    (CHORUS)

    Get mind, you no need to fear.

    Because Paradise dey near.

    This wicked world go end.

    But God go give us life.

(Still check Luke 21:9; 1 Pet. 4:7.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share