Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 October p. 3
  • ‘No Let Your Mind Shift’

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • ‘No Let Your Mind Shift’
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 October p. 3

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PROVERBS 7-11

‘No Let Your Mind Shift’

One young man dey look the house of one woman wey like to dey sleep with men

The way Jehovah talk sey make we dey live our life na to protect us. If we want gain from am, we must put everything wey e talk for our mind. (Pr 7:3) When person wey dey serve Jehovah start to dey let im mind shift, e go dey weak and e go dey easy for Satan to use cunny cunny way trap am. Proverbs chapter 7 talk about one young man wey let im mind deceive am. Wetin we fit learn from the mistake wey e make?

  • Person eye

    Eye

    7:10

  • One woman dey touch one man

    Skin

    7:13

  • Bread and wine

    Tongue

    7:14

  • Perfume bottle

    Nose

    7:17

  • One woman dey sofri talk inside one man ear

    Ear

    7:21

  • Satan dey try draw us comot for Jehovah side. E dey use this five part wey dey our body to make us do wetin Jehovah no like

  • If we sabi the correct thing and we get good sense, we go fit know the wahala wey go come our head if we put hand for any bad thing, and this one go help us make we no do am

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share