Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 March p. 3
  • Dem Stop to Do Wetin Jehovah Want

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Dem Stop to Do Wetin Jehovah Want
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Get Strong Mind Like Jeremiah
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Jeremiah No Stop to Dey Talk About Jehovah
    Teach Your Pikin
  • Jehovah Send Jeremiah Go Preach
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • “I Dey Your Side So That I Go Save You”
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 March p. 3

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JEREMIAH 5-7

Dem Stop to Do Wetin Jehovah Want

7:1-4, 8-10, 15

  • Jeremiah no fear to tell Israel people sey na bad thing dem dey do and sey dem dey worship God for mouth

  • Israel people think sey God temple na where go dey protect dem

  • Jehovah let dem know sey their sacrifice no go fit cover the bad things wey dem dey do

Think am: How I go take make sure sey the way I dey serve Jehovah no be for mouth, but na the way e want?

Jeremiah dey tell the people Jehovah message for the front of the temple

Jeremiah stand for front of the gate wey dey temple

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share