Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 April p. 1
  • Example Wey You Fit Follow

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Example Wey You Fit Follow
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Small Topic Dem
  • Similar Material
  • AWAKE!
  • TEACH THE TRUTH
  • WETIN BE GOD KINGDOM? (Return visit)
  • WRITE AS YOU GO DO YOUR OWN
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Example Wey You Fit Follow
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
See More
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 April p. 1
Brothers and sisters for Kingdom Hall dey welcome one sister wey be don stop to dey serve Jehovah

Brothers and sisters for Kingdom Hall dey welcome one sister wey don be inactive

Example Wey You Fit Follow

AWAKE!

Awake! No. 2 2017 | What Is Behind the Supernatural?

Question wey you go ask: For many film wey we dey see today, dem dey show people wey dey do magic, witch and vampire. Wetin you think? This kind film fit cause trouble for us? Or you think sey dem no mean anything?

How you go give am: This Awake! go help you know why many people like this kind film and who dey use am deceive dem.

TEACH THE TRUTH

Bible wey dem open

Question wey you go ask: How God Kingdom go take comot all the problem wey dey this world?

Bible wey you go read: Mt 6:10

Truth: When God Kingdom come, wahala no go dey again, peace go dey and bad people no go dey again to make people fear.

WETIN BE GOD KINGDOM? (Return visit)

Wetin Be God Kingdom?

Question wey you go ask: [Use the question wey dey back of the tract.] How you think sey life go be when God go bring im Kingdom come?

Bible wey you go read: Ps 37:29; Isa 65:21-23

How you go give am: [Show the person Good News Wey Come From God! brochure.] Lesson 7 of this brochure talk about wetin God Kingdom go do for us. [Use the brochure start Bible study with am.]

WRITE AS YOU GO DO YOUR OWN

Use the way dem write the example for here take write as you go do your own when you go preach.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share