BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JEREMIAH 29-31
Jehovah Talk About the New Agreement [New Covenant]
Printed Edition
Jehovah talk sey e go cancel the agreement wey e make with Israel people, come make another one wey dem dey call the new agreement. And people go gain from am forever.
AGREEMENT WITH ISRAEL PEOPLE |
THE NEW AGREEMENT |
|
---|---|---|
Jehovah and Israel people |
WHO AND WHO |
Jehovah and im people |
Moses |
WHO JEHOVAH USE |
Jesus Christ |
Animal sacrifice |
WETIN MAKE AM WORK |
Jesus sacrifice |
Dem write am for stone |
WHERE E DEY |
People mind |