BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | OBADIAH 1–JONAH 4
You Dey Learn From Your Mistake?
Jonah story show sey Jehovah no dey tire for us come leave us because we make mistake. But, e want make we learn from our mistake, and change.
Jon 1:3
Which mistake Jonah make when Jehovah give am work?
Jon 2:1-10
Wetin Jonah pray for, and how Jehovah take answer am?
Jon 3:1-3
How Jonah take show sey e don learn from im mistake?