Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 January p. 6
  • Jesus Show Sey E Love People

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jesus Show Sey E Love People
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 January p. 6
Jesus heal one leper

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | MATTHEW 8-9

Jesus Show Sey E Love People

Matthew chapter 8 and 9 talk about some of the area wey Jesus preach for Galilee. The miracle wey Jesus do, show sey e get power. But wetin dey important pass, na the kind love and mercy wey e show people.

  1. The different different city for Galilee wey Jesus heal people

    Jesus heal one leper.​—Mt 8:1-3

  2. Jesus heal one army officer servant.​—Mt 8:5-13

    E heal Peter wife mama.​—Mt 8:14, 15

    E pursue demon comot from people body and e heal people wey dey suffer.​—Mt 8:16, 17

  3. Jesus pursue some wicked demons comot from one man, come send dem enter one group of pig.​—Mt 8:28-32

  4. Jesus heal one person wey paralyze.​—Mt 9:1-8

    E heal one woman wey touch im cloth, and e resurrect Jairus daughter.​—Mt 9:18-26

    E heal two blind people and one person wey no dey talk.​—Mt 9:27-34

  5. Jesus waka for all the city and village dey cure all kind of disease and all kind of sickness.​—Mt 9:35, 36

How I fit show people wey dey around me more love and mercy?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share