Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 April p. 4
  • “I Don Forgive Your Sin”

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • “I Don Forgive Your Sin”
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
  • Similar Material
  • ‘I Don Forgive You’
    Jesus—Na the Road, the Truth, and the Life
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 April p. 4
Jesus sitdown for im throne wey dey heaven

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | MARK 1-2

“I Don Forgive Your Sin”

2:5-12

Dem dey carry one paralyzed man from roof so that Jesus go heal am

Wetin we learn from this miracle?

  • Na the sin wey we get from Adam and Eve dey make us sick

  • Jesus get the right to forgive sin, and power to heal sick people

  • For God Kingdom, Jesus go comot sickness, and the sin wey dey our body forever

How Mark 2:5-12 fit help me endure when I dey sick?

One blind man don dey see; one cripple sitdown for wheelchair
    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share