Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 109
  • Use All Your Heart Show Love

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Use All Your Heart Show Love
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • No Stop to Get Love
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
  • Love—Na Better Character
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 109

SONG 109

Use All Your Heart Show Love

(1 Peter 1:22)

  1. 1. God dey show deep love ev’ryday.

    E like am when we dey show love.

    E no dey fail to show this love.

    E want make we get am.

    When we meet people wey we love,

    We no go want make dem leave us.

    Na love go make us care for dem.

    We want make dem happy.

    When we see sey things hard dem,

    We go try our best make we help dem.

    If we really be true friend,

    Make we love dem reach the end.

    Jesus show how true love dey be.

    E make us see sey God love us.

    We no go fit forget this love.

    Make we self dey do our part,

    Make we love with all our heart.

(Still check 1 Pet. 2:17; 3:8; 4:8; 1 John 3:11.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share