Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 108
  • God Love No Dey Fail

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • God Love No Dey Fail
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Like Jehovah, E Dey Sweet You to Show Love Wey No Dey Fail?
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • No Leave Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Elders Na Gift From Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Try Do More
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 108

SONG 108

God Love No Dey Fail

(Isaiah 55:1-3)

  1. 1. Na God love no dey fail.

    Na this love dey help us today.

    We dey feel wetin sin dey cause.

    Na im make Jesus die for us.

    This na wetin Jehovah want,

    Make we fit get the life for front.

    (CHORUS)

    Come if you dey try dey find

    Truth wey go fit give you life.

    Yes, come learn, the truth na free.

    Na God give us with love.

  2. 2. Na God love no dey fail.

    We dey sure this love no dey fail.

    We dey see wetin love dey bring,

    As Jehovah make Jesus King.

    As e don promise us before,

    Sey im Kingdom go bless us more.

    (CHORUS)

    Come if you dey try dey find

    Truth wey go fit give you life.

    Yes, come learn, the truth na free.

    Na God give us with love.

  3. 3. Na God love no dey fail.

    E good make we self no dey fail

    To dey show people love like God,

    As we teach dem the Word of God.

    Make we teach dem with all our heart.

    We go try make we do our part.

    (CHORUS)

    Come if you dey try dey find

    Truth wey go fit give you life.

    Yes, come learn, the truth na free.

    Na God give us with love.

(Still check Ps. 33:5; 57:10; Eph. 1:7.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share