Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 17
  • Use All Your Heart Dey Help People

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Use All Your Heart Dey Help People
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Dey Show Love Like Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Love—Na Better Character
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
  • Dey Show Real Love
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 17

SONG 17

Use All Your Heart Dey Help People

(Luke 5:13)

  1. 1. Jesus Christ get strong love for us,

    E come this earth no be by force.

    E teach people wetin

    Go help save their life,

    Jesus use im time teach the truth.

    E no leave people wey dey sick,

    E no select who e go help.

    People wey no fit hear and no fit see,

    E use all im heart dey help dem.

  2. 2. We dey try to follow Jesus,

    We dey do the things e show us.

    We dey help people know

    The truth from Bible,

    We dey use better mind dey preach.

    Ev’rything wey we talk and do

    Go show people sey we love dem.

    If you see people wey you fit help learn,

    Try use all your heart dey help dem.

(Still check John 18:37; Eph. 3:19; Phil. 2:7.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share