Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 July p. 3
  • Praise Jehovah, the God Wey Dey Hear Prayer

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Praise Jehovah, the God Wey Dey Hear Prayer
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 July p. 3

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALMS 60-68

Praise Jehovah, the God Wey Dey Hear Prayer

Dey put all the things wey you promise Jehovah for prayer

61:1, 8

  • If we dey pray about the things wey we promise Jehovah, that one go give us power to fit do am

  • The promise wey dey important pass wey we fit make na to give God our life

Hannah dey pray

Hannah

To show sey you trust Jehovah, tell am everything wey dey your mind

62:8

  • If we tell God wetin dey inside inside our mind, our prayer go touch am well well

  • If we tell Jehovah exactly wetin we want, that one go help us know when e answer us

Jesus dey pray

Jesus

Jehovah dey hear the prayer of people wey get better mind

65:1, 2

  • Jehovah dey hear the prayer of people wey really want sabi who e be and do wetin e want

  • We fit pray to Jehovah any time

Cornelius dey pray

Cornelius

Things wey I want add for my prayer.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share