Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 July p. 2
  • July 4-10

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • July 4-10
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 July p. 2

July 4-10

PSALMS 60-68

  • Song 104 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Praise Jehovah, the God Wey Dey Hear Prayer”: (10 min.)

    • Ps 61:1, 8​—Dey put all the things wey you promise Jehovah for prayer (w99 9/15 9 ¶1-4)

    • Ps 62:8—When you dey pray, tell Jehovah everything wey dey your mind to show sey you trust am (w15 4/15 25-26 ¶6-9)

    • Ps 65:1, 2—Jehovah dey hear the prayer of people wey get better mind (w15 4/15 22 ¶13-14; w10 4/15 5 ¶10; it-2 668 ¶2)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Ps 63:3—Why Jehovah love wey no dey fail better pass life? (w06 6/1 11 ¶7)

    • Ps 68:18—Which people be the ‘gift in men’? (w06 6/1 10 ¶5)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Ps 63:1–64:10

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • Prepare How You Go Take Give People Book This Month: (15 min.) Talk am together. Play the video wey show the example wey we fit follow and talk about am. Tell all the publisher sey e good make dem try write as dem go take do their own if dem go preach.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 81

  • “If We Dey Live Simple Life, E Go Help Us Serve God Well”: (15 min.) First talk about wetin dey under this topic, make everybody put mouth. After, play this video wey dey JW Broadcasting: We Live a Simple Life and take small time talk about am. (Go VIDEO ON DEMAND > FAMILY.) Tell everybody make dem think about wetin dem go fit do to make their life simple make dem fit use their time serve Jehovah well well.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) ia chap. 19 ¶1-16

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 88 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share